Nigeria fake agency scandal: 40 count charges wey FG file against alleged fake DG of PIFPC, Prince Adeniyi Adeyemi - BBC News Pidgin
Earlier, for October 2026, FG bin strike out all di initial eight charges wey dem file against Prince Adeniyi Adeyemi. Now, dem don file fresh charges wey reach 40 against am.
Read more











